Read the Lyrics of Call Heaven by Paul Okoye
(weeping)
Make somebody please go heaven
Make i tell my mama say e don happen
Eh Eh
Or Papa, Na that level…eh ya
Wey i promise you say e no go happen
If to say Una dey
For everything wey dey happen today
E For be say we no go misbehave
All man go dey concentrate
Wherever you are………..
We no be who we are……
Cos if to say una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cos right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all ’em dem dey shake
Weeping/beat till fade
Get Audio Here
The post Lyrics: Paul Okoye (PSquare) – Call Heaven appeared first on Olagist.